Husband and wife
***
HUSBAND: Bia Monica, where you dey carry that custard rubber dey go?
WIFE: Toilet na... na my piss rubber
HUSBAND: (Shocked) You say wetin, Monica?
WIFE: Na my rubber wey I dey use piss na... Wetin happen?
HUSBAND: God no go gree, Monica... No be dis rubber wey I use make garri yesterday?
WIFE: You use my piss rubber make garri? How? why?
HUSBAND: (Crying) My mama been tell me say na woman go kee me...
WIFE: But you for check the rubber na, I write "PISS & SH!T RUBBER" for the body
HUSBAND: (Crying) Heii God!! No wonder the garri been dey taste sh!t sh!t
WIFE: Chai, my husband... No vex!
HUSBAND: (Still crying) Help me call our Pastor... My body dey shake!
WIFE: Sorry my husband...
HUSBAND: (Angry) Monica I say go call our Pastor! Because if I d!e, my spirit no go allow you rest o
Uncle, tell us a story.