Opinions Influencers Stories

Fake watch πŸ˜‚πŸ˜‚

I was at a bus stop this evening when I saw a very pretty lady
Men, this babe fine die
See the way men dey Trip for her,
guys see the way I dey look this babe like say she be angel.
Suddenly I heard a sweet voice
"Hey you, what's the time please?"
I hardly believed I was the one she is talking to,
Now all eyes on me.
Proudly I looked at my wristwatch, it was then I realised my wristwatch was no longer working, and it stopped working early that morning…
Chai, see me oo, Heats flows through my spine.
"What's the time please??" She asked again.
I just have to say something
"Mmmm, well, it's just that I forgot to set my wristwatch" wait let me check my phone, and to make the matter worse my phone don offπŸ“΄ Chei!! Who I offend??
Shey if you see the kind disgusting look this babe gave me ehn, I come weak, I dey speechless
Na so one yeye gal way dey back come whisper to her friend
"Na so dem go dey wear wristwatch wey no dey work up and down dey form dirty big boy" and to Make the matter worst, one fat woman wey dey for front come reply "No mind dem, some go even carry big phone wey no dey work dey do big boy, big boy empty pocket"
See shame, everybody for the bus burst out of laughter and to even make the matter worst, the girl wey ask me time follow dem dey laugh
See as shame catch me oo
To even make the matter worst, conductor wan ask me for money come say "Big boy bring your money" chei!!! Another round of laughter, this one even the driver sef follow laugh πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
The funniest part is that the person reading this is also laughing too πŸ˜”

Show some love. Gift @muyiwa_01 something as TIPs
3 476
1 shares

Did you enjoy this story?

(and they will become your referrals here)
MindViewers is where you meet and gist with interesting people, while you get paid online for simple activities.
Comments
Please Login or Signup to react
OR
From
To
Load comments
Did you enjoy this story?

(and they will become your referrals here)
Login To Enjoy Full Access
MindViewers Icon
  • Daily login bonus: withdraw to bank or airtime.
  • Meet intelligent people; sharpen your intellect.
  • Exchange interesting opinions about current headlines.
  • List your expertise and get patronages.
  • Read Stories: people's daily gists and experiences.
| | | | | | Statistics | Advertise | About | Terms | Privacy